kizz daniel – eh god (barnabas) lyrics
[verse 1]
dear father in heaven
’bout time to take over
e don tey wey i trouble you
back down o lucifer
i no dey follow pastor dey beef imam
father na father
say me i don busy my call
i won focus on you, on god
[pre+chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post+chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[verse 2]
dear father in heaven
sometimes i catch your blessings
e dey tey to show for face
e be like hiv
church for club
gucci for cloth
land for ‘port
make dem no mind me yanga
[pre+chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post+chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[outro]
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
Random Lyrics
- massaru – marcha 2 lyrics
- dukeemdz – este tema es lyrics
- swarmer – stardust lyrics
- ortiq otajonov – xoh inon lyrics
- walter von hauff – les poissons lyrics
- an bokjin – loop lyrics
- zk – bedre dage lyrics
- yemmy smith – let them say lyrics
- lewis capaldi – don’t get me wrong (live from wembley) lyrics
- arsenik – bruno | برونو lyrics