kizz daniel – fvck you lyrics
[intro]
bado
it’s young john the wicked producer
[verse 1]
na you dey cheat, na me dey beg
make una check am o nwanne
shebi na me dey find sisi yellow
no be say them no dey rush me
shebi na your love me i dey consider o
na because of you i dey mello
[pre-chorus]
ashawo come be your hobby
hobby hobby
oya wait
before i k!lly person o, arrest me
olosho come be your hobby
hobby hobby
oya wait
before i k!lly person o, arrest me
[chorus]
you come dey
f-ck you over
fvck you this one
f-ck you that one
fvck you aro o
f-ck you akon
fvck you pedro
f-ck you tekno
fvck you aboki
f-ck you sheyman
fvck you wizzy
f-ck you don baba j
fvck you jago
f-ck you aremu
fvck you mr mulla
f-ck you o
[verse 2]
slay mama no be bind sisi yellow
no be say them no de rush me
shebi na your love me i the consider
na because of you i dey mellow
[chorus]
why ashewo kan be your hobby [hobby, hobby]
oya wait, before i k!ll person oo (arrest me)
why olosho kan be your hobby [hobby, hobby]
oya wait, before i k!ll person oo (arrest me)
dem kan dey fvck you, koba [fvck you]
this one [fvck you], that one [fvck you]
aro [fvck you]
pedro [fvck you] tekno [fvck you]
davolee [fvck you] sheyman [fvck you]
wizzy [fvck you] don baba j [fvck you]
jago [fvck you] aremu [fvck you]
mr mula [fvck you] oo
[verse 2]
slay mama no be good girl
one man one woman bu for your matter i be number 11
mesef i too like bad girls, good for me baby, bad for the boys
shebi na me dey find yellow sisi
[chorus]
ashewo kan be your hobby [hobby, hobby]
oya wait, before i k!ll person oo (arrest me)
why olosho kan be your hobby [hobby, hobby]
oya wait, before i k!ll person oo (arrest me)
dem kan dey fvck you, koba [fvck you]
this one [fvck you], that one [fvck you]
aro [fvck you]
pedro [fvck you] tekno [fvck you]
davolee [fvck you] sheyman [fvck you]
wizzy [fvck you] don baba j [fvck you]
jago [fvck you] aremu [fvck you]
mr mula [fvck you] oo
Random Lyrics
- youngstacpt – (ca) crazy arabian lyrics
- angelica – billy pontoni lyrics
- pompeya – do lyrics
- yng co – heavy heart lyrics
- swampmahn – me, myself, and i lyrics
- aron with one a – tower of sunshine lyrics
- rmnd & barren gates – in the darkness lyrics
- jade novah – maniac lyrics
- grupo marca registrada – el fifty lyrics
- c. tangana – patéalo lyrics