azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

klysbaby – flirt lyrics

Loading...

flirt lyrics
(intro)
mama tinukeh i meet your daughter for insta
she dey give me love, give me joy, give me ginger
this your love turn me down to a singer
she get the quality wey go make me never leave her

(verse 1)
could this be
could this be a fantasy
tinukeh my bae u take my pains away
i go come through wether night or day
sey na you i want
baby girl not your sister

(chorus)
i no wan flirt again
i no wan flirt again
i no wan flirt again

i no wan flirt again
i no wan flirt again
girl you came my away and take my pains away eyeeeh eee

(verse 2)
baby why are you snubbing me
kilode kilode tell me what is it
i’ve been playing since
but now i’ve seen
the girl for me
the one i need
can i
speak to your family
especially your mother
wanna tell her say na this your gutter wey i fall down
say e no be today wey u don dey come my compound
anytime i kiss you all my body no dey touch ground
i no wan flirt again
cause girl you take my pains away
anytime i need you you there for me
baby what i’m feeling is heavenly
(verse 3)
i no want flirt again
beauty wey dey mess with my brain
girl u drive a n+gga insane
na marry i come marry i’ll give you my last name
i’m reckless, reckless
can’t lie i’m addicted, addicted to you
you give me peace of mind
you give me peace of mind
girlie got the fire no dey tire high a n+gga like e manya
no fit fake am
way you shake am
who be sleeping make i wake am
ah huh
i no fit concentrate
na you be head of my state
she smoke me like cigarette
even if you vex me why i go complain

(chorus)
i no wan flirt again
i no wan flirt again
i no wan flirt again
i wan to love again
i no wan flirt again
call me love boy general



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...