azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ko-jo cue – workaholics anonymous lyrics

Loading...

recorded in pidgin, twi & english

verse 1
this 9 to 5 since astart am
adey feel like bayla den trap am
i swear sometimes if my boss dey fool e lef queer then i won slap am
arriving late in the office, like i haven’t been up since dawn
nyɛ me fault kasoa deɛ traffic sorr
still me boss bɛ so me kon
he wants report, write up
ma mail pii but he scr-p am
wayɛ ne ho headie e dey mark am
ode ba late and wants it back fast
if i delay then he dey worry herr
e fit do ein body asɛ war bi chef
but if my pay delay ano dey hear tee
he no dey say sorry sef
that thing paa wey e dey worry men
that thing paa wey e dey bore me sef
so ago slave, till i retire?
and my sweat go go to the kids he go sire?
work, work saa but i no go own thing
i feel like say afor do my own thing
build my own dream, climb higher
i for quit this job oh man taya cos

hook
man dey work
monday to friday man dey work
friday to sunday man dey stress
adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get
say what we get?
still man dey work (work-a-holics anonymous)
monday to friday man dey work (work-a-holics anonymous)
friday to sunday man dey stress (work-a-holics anonymous)
adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (work-a-holics anonymous)
say what we get?
still man dey work

verse 2
make n0body lie you brother
being your own boss hard p-ss
if you get employees deɛ gyae koraa
you make loss sef you for pay the b-st-rds
money come you for reinvest
bank loan sef den go reap interest
if you no make steady you go be in debt
if clients dey stress den i really vex
but how afor do, smile like a fool
sometimes three weeks, nothing dey move
i for hype for streets but nothing dey to
push i’m stuck, nothing to do
at least afit wake when i want
but adwendwen nti me da a me nda
my paddies dey make on the job
ɔmo payday duru a, cash nkoara
me ano get guarantee, say this month sef, some amount will come
ɛba nso a sopi sopi, i no dey fit invest nti dabiara na hand to mouth
me ntumi ntɔ what dey need me
last week sef i sell my tv
running, a business, no be, easy
be like, afor, search my, cv

hook
man dey work
monday to friday man dey work
friday to sunday man dey stress
adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get
say what we get?
still man dey work (work-a-holics anonymous)
monday to friday man dey work (work-a-holics anonymous)
friday to sunday man dey stress (work-a-holics anonymous)
adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (work-a-holics anonymous)
say what we get?
still man dey work

bridge
monday yeah, yeah, (hustle)
tuesday yeah, yeah, (hustle)
wednesday yeah, yeah, (hustle)
thursday yeah, yeah, (hard)
everyday yeah, yeah, (hustle)
everyday yeah, yeah, (hustle)
grind day yeah, yeah, (hustle)
grind day yeah, yeah, (hard)

Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...