koker - give them lyrics
ah!
customer is always right
i tell you
(chorus: koker)
i don’t wana sing – i don’t wana sing
now i wana sing
you don’t like the song – now you hear the song
now you like the song
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
no tell me what i know
(what i – what i know)
na me know hpow much wey dem pay for show – wey dem pay for show
when dem demand, me i supply
which one be your own
i do my own – plus why you come dey bone
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafildu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
na from cross from pikin dey work – small pikin dey work
and na from work man pikin dey chop – man pikin dey chop
after we chop man pikin must fvck – man pikin must fvck
they wan see the end but we no get bus-stop
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafilodu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
Random Lyrics
- coreykite$ - mewtwo lyrics
- lucky tapes - パレード lyrics
- coreykite$ - htm hq, ca (d.o.f.h.) lyrics
- pance f pondaag - nostalgia biru lyrics
- jimena baron - la tormenta lyrics
- shawn mendes - understand lyrics
- 2 milly - sleepin lyrics
- shataramarie - cincinnati (prince'ton street) lyrics
- boogey - memento mori lyrics
- d'espairsray - mousouhekina egoist lyrics