azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

koker – give them lyrics

Loading...

ah!
customer is always right
i tell you

(chorus: koker)
i don’t wana sing – i don’t wana sing
now i wana sing
you don’t like the song – now you hear the song
now you like the song
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah

(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo

no tell me what i know
(what i – what i know)
na me know hpow much wey dem pay for show – wey dem pay for show
when dem demand, me i supply
which one be your own
i do my own – plus why you come dey bone
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafildu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo

you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah

(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo

na from cross from pikin dey work – small pikin dey work
and na from work man pikin dey chop – man pikin dey chop
after we chop man pikin must fvck – man pikin must fvck
they wan see the end but we no get bus-stop

ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafilodu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo

you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah

(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...