azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

krizbeatz – ogede lyrics

Loading...

the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
see u dont have to worry ooo
i go pull up early in the morning oo
okechukwu ansa i am calling u oo
maka chukwu only u dey turn me on
put a smile on my face when everyoda person na awa m isi oo
i go dey by ur side
no go leave u mgbe umu uwa na esu gi imi oo
nwa
na only u go be my nurse
me my onyokometer burst
see as d security tight
me peelum ka if kpotuba tonight
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo o o
udala nwa nnu
my mmanu anwu
e bu godi apu na anwu
mubagodi amu
e melu ka obi kamu
mana m chokwa gi
o ga eme ka aju paa mu
i don dey reason
ije love gwa mee ka o mee for uoo
ife ga eme echi ya mekwa today oo
as long as u go dey my side
jidem oo
d way
d way
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
eh eh
eh eh eh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...