azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kvngkila – end sars lyrics

Loading...

end sars

intro

“another young boy k!lled again in port+harcourt by sars, how long are we going to continue living in fear?”

“stop keeping mute and feeling indifferent until someone you know becomes a victim, sars is one of the worse things that happened to nigeria #endsars!!!

verse

ahn bros abeg make una end sars
look well na dem dey end our best stars
people dey rob dem dey target who dey drive cars
for this life tah! i rather die than to join sars

they k!lled sleek, and othеr guys i really can’t remembеr
can’t sleep, dey did more numbers than covid in december

wear mask, sanitize u go pass covid 19
but sars go shoot u if u get iphone, now see that kain thing?
dem no care if person send u or u dey 19
becuz of sars you need see how i dey avoid night thing

my highest horror movie omo na sars van
dem dey carry pos waka d+mn! omo na cash van?
government go hear the song but them no go really care
they’on even care about the citizens welfare
god it’s h+ll here, bid my lost brothers farewell
and if the street rise then this story no go end well

dem dey rob us since the day armed robbery lose form
how special anti robbery squad go shoot who no dey use gun?
so wrong, d+mn i was born in the worst place
i feel safe with armed robbers in these sars days

las las my guys we just need to survive
no be everybody for this life suppose do 9+5
no work na the streets boy dey take survive
i go broke the jaw of the sars man wey go try take my life

cuz, i wouldn’t let it go without a fight (never!!!)
really i’m just telling you how i feel inside
the street suffered violence i think it’s time to give it back
never let them take ur brother it’s time to have your brothers back

stop the twitter rants they don’t see us on twitter fam
cuz dem dey road dey arrest & dey k!ll our fam
i do this for my brothers who don’t feel safe in the street
but the government is gohn tag it as a hate speech

hate this or take this, our leaders wahn enslave us
and as e be mehn na only god fit save us
this a protest to the hate that they gave us
they only care during elections next they jail us
street rules, buy your car in your mother’s name
make sure to add a barrister when you say your mom’s name
dress less flashy don’t be loud when u cross their lane
use a good diction keep your phone at home boy don’t be lame

k!lling innocents for fraud and you robbing them too
so who’s the criminal between me and you ?

street rules, boy u got to stay smart
ama end this on a light note, end sars!!!

outro

” when you see sars harassing people on the road, park your car, block the road, make sure other people come down from their cars to stop it, no relaxation for all of us, we will fight this together till the end”

if you run, they shoot
if you stand, they harass
if you say a wrong word, they beat
if they like, they k!ll … #endsars

(mixing wonda)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...