lak3side – suburban kid lyrics
[verse 1]
as i dey wake
first thing na to bake
i don forget say a n+gga gotta pray
i no even know wetin i dey do today
na so i reason make i go my guy place
but if i see popo i’m moving too sharply
before dem lock me up
before it’s 2:30
everything in sight i no fit looseguard
omo ase lon panic
i be cool cat
got me calculating sh+t like who dey do maths
before olopa use me do party
good boy wey dey do bad thing
before dem catch me them go do magic
(ah mad o mad o wetin come sup next now?)
(omo calm down for me now ,erm ah i see this babe)
[chorus]
i see lade wеy get big bum bum
wey we don meet for osapa london
wеy she dey knack a n+gga billing non stop
even uloma wey dey follow young john
i see lade wey get big bum bum
wey we don meet for osapa london
wey she dey knack a n+gga billing non stop
even uloma wey dey follow young john
[verse 2]
then my guy call me say make i send 2k
i no get i no fit use you play
and he flex for club this tuesday
he buy new car and the whip still dey
then kemji text me say e get 10 odds
say e too sure we go use an ball
Random Lyrics
- rayan & intifaya – haha lyrics
- mr6ixx – beat the odds lyrics
- liza hanim – izinkan ku berlalu lyrics
- lemi x majki feat. mario dracula – jest si lyrics
- nessazary – energy lyrics
- ray price – 78rpm version lyrics
- xaxanity – my gang do drugz!!!!! lyrics
- lil hero – in place of you lyrics
- lil boo – final fantasy lyrics
- bellah mae – drama king (acoustic) lyrics