azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lareez – time lyrics

Loading...

back then
dem na see me
dem na wave
bad man dreams bigger than like wave
i keep the hustle steady for my lane
i tie the bolt
i be the usain for my lane
i just dey run my race o yeah
so i kept on believing
wetin my eyes see no deceive me
mama say boy hustle ko ri pe
no go dey joko tara tara
make you start to dey hustle
like mallam for kaara
ah ah haaa
aiye yii o lee ooo
majaa masaa ni aiye oo

checking my time no delay
me i want carry the paper go
if you dey street you relate
man no dey fear death
mo ni ku lapo yeah
ararararara
forget e break dance
afro lo ni gbedu
ararararara
na me be pillar bi ti igi gedu
owo lo n (x2)
owo lo n shey gboro
oh(x3)
owo lo n (x2)
owo lo n shey gboro
oh (x3)

ya man
back inna the day o
when kaluba no dey
omo we lay low
dem ma’ see we
dem ma’ no send we face o
like a soldier man
me i dey pon me base o ah
to ba tiri korope ko ja
awon temi virtual bet9ja
but you for wait
make we relate
it don dey late
na by 8
dem dey lock the gate (oh x2)
me na dey drink me na dey smoke o
me i dey sing me i flow o
but you for wait
make we celebrate
omo na my time make we jubilate
no forget the date o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...