azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lawd inna works – my friend lyrics

Loading...

everyday
and everytime
aaaaayt

i told you seh there’s gonna be a better time
wey you tell mi seh yuh no go fit wait till that day
wey nor dey sleep wi working everyday and night
now you see seh wi don blow because jah dey oo, jah dey oo

my friend
why you want to f+ck up my brain
oh my friend
why you want to f+ck up my brain

why you want to f+ck up
mass make you nor dey mess up
meny3 akwadaa daabi nor be now wey me i boss up
boys dey copy my style, see the way dem thief my method
see how wi dey press , press tes3 kotr3 )k) press up
now i switch up
i nor fit live my life like de hater dem
nuf thing wey dem tell mi nuh remember dem
i got money
on my mind
i tell dem i go make am
but dem never believe it
see wi make am now

my friend
why you want to f+ck up my brain
oh my friend
why you want to f+ck up my brain

dem nuh fi f+ck up my brain
blessing still flowing like rain
mi know none a dem mi nuh fraid of
buh all a dem still a fear me
tell dem seh de hustle go pay

mi never care bout wah dem say
cyan come near where i stay.
tell badmind seh i dey

i told you seh there’s gonna be a better time
wey you tell mi seh yuh no go fit wait till that day
wey nor dey sleep wi working everyday and night
now you see seh wi don blow because jah dey oo, jah dey oo

my friend
why you want to f+ck up my brain
oh my friend
why you want to f+ck up my brain

my friend
why you want to f+ck up my brain
oh my friend
why you want to f+ck up my
why you want to f+ck up my brain



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...