azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

layo isaac – black magic lyrics

Loading...

open the door to your heart make i enter
i could be the one you call in quanta

hey now hey now rush it up don’t slow down

i like how you dey do me right now

black magic black magic

this your love dey do me mumu

na na na na na na

black magic black magic

be like say you do me juju

if you leave me i fit die

black magic black magic

this your love dey do me mumu

na na na na na na

black magic black magic

be like say you do me juju

if you leave me i fit die

open the door make i sit down close

i sabi all the things wey you want just before you talk

hey now hey now rush it up don’t slow down

and i like how you just dey do me like that

and when you come knocking on the door

i’ll be right there begging for more

i dey beg make you no just leave me like that

and when you come knocking on the door

i’ll be right there begging for more

i dey beg make you no just leave me like that

black magic black magic

this your love dey do me mumu

na na na na na na

black magic black magic

be like say you do me juju

if you leave me i fit die

black magic black magic

this your love dey do me mumu

na na na na na na

black magic black magic

be like say you do me juju

if you leave me i fit die



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...