lazbizi – money calling lyrics
ye ye ye ye ye wha? wha?
i go pick up i go pick up
if na money calling
i go pick up i go pick up
if na money calling
just because you see me online
you calling up my phone
like say na you buy am for me
no spoil network for me
just because you see me online (online)
you calling up my phone
like say you wan give me money
no spoil network for me yeh
i go pick up i go pick up
if na money calling (if na money calling)
i go pick up i go pick up
if na money calling(lazbizi say)
i go pick up i go pick up
if na money calling
(eh if na money calling o)
i go pick up i go pick up
if na money calling o yea
hale luya hosana jehovah wey dey answer
answer our prayer o o
man about the money
man about the cheddar
if the pepper rest everywhere go bless up
man about the money
pounds and the dollars
if the pepper rest you sef go link up
every day every night
man dem just dey hustle and pray
say we hustle and pray
(we hustle and pray)
we hustle and pray for better days (2×)
just because you see me online
you calling up my phone
like say na you buy am for me
no spoil network for me
just because you see me online (online)
you calling up my phone
like say you wan give me money
no spoil network for me yeh
i go pick up i go pick up
if na money calling (if na money calling)
i go pick up i go pick up
if na money calling (lazbizi say)
i go pick up i go pick up
if na money calling
i go pick up i go pick up
if na money calling
(eh if na money calling o)
i go pick up i go pick up
if na money calling o yea
hale luya hosana
jehovah wey dey answer
answer our prayer o o
hale luya hosana (haleluya hosana)
jehovah we dey answer (answer)
answer our prayer e ehe ehe
i go.pick up i go pick up
if na money calling (2×)
o yea
Random Lyrics
- the family jams – ra-hide away! lyrics
- yung ballxr – hate us lyrics
- tipp – dying high lyrics
- finch asozial – zopfhalter lyrics
- lazbizi – allow me lyrics
- oneeyeinsky – ночью (at night) lyrics
- ramona rey – wiem i mam lyrics
- aldebaraner – jägermeister lyrics
- grinta – voglio pace lyrics
- sabella – lords lyrics