azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

leke lee – eyes prince lyrics

Loading...

pemin leke
yewo
n0be say i dey joke

working on my self self self everyday o
me no dey mind wetin this people dey say o
olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
wontuti de o

working on my self self self everyday
me no dey mind wetin this people dey say
olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
wontuti de o

kemi sati lowo o maje kin tawona
edumare funmjlowo owo toma tomi na ahn o
kemi sati lowo miode fe tawona
edumare funmjlowo owo toma to

last last this life na vanity
so i dey beg tete reason me baba
chineke cover me
bad belle eyago lona mi

me i just dey try my best oluwa do the rest
enemies dem no wan make we flex
aiye fe mo bose je awon temi yapa

eyin temi how far i dey hail o
bi omi ojo we go reign o
still that young boy from the ghetto
for the menu we the next o

how far i dey hail o
bi omi ojo we go reign o
still that young boy from the ghetto
for the menu we the next o

how far i dey hail o
bi omi ojo we go reign o
still that young boy for the ghetto
for the menu we the next o

working on my self self self everyday o
me no dey mind wetin this people dey say o
olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
wontuti de o

working on my self self self everyday
me no dey mind wetin this people dey say
olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
wontuti de o

kemi sati lowo o maje kin tawona
edumare funmjlowo owo toma tomi na ahn o
kemi sati lowo miode fe tawona
edumare funmjlowo owo toma tomi na

me i just dey try my best oluwa do the rest
enemies dem no wan make we flex
aiye fe mo bose je awon temi yapa

me i just dey try my best oluwa do the rest
enemies no wan make we flex
aiye fe mo bose je awon temi yapa

eyin temi how far i dey hail o
bi omi ojo we go reign o
still that young boy from the ghetto
for the menu we the next o

how far i dey hail o
bi omi ojo we go reign o
still that young boy from the ghetto
for the menu we the next o

working on my self self self everyday o
me no dey mind wetin this people dey say o
olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
wontuti de o

working on my self self self everyday
me no dey mind wetin this people dey say
olofofo soro ojuyobo eyan ice prince
wontuti de o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...