azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lil charizma – chase lyrics

Loading...

verse 1
burning every night
hustle every day
looking for the money wey go make man ke
do it for my mama,that’s a real fact eh
had to double up with no slippers eh
bomb every site
working with my guys
some dey load ,we dey j+pa eh
we get coin, we get gift card eh
where dem say ‘no smoke’ we no dey hang out eh

i don try out different ways
just to find and to dey where the money go dey dey
i’m still that boy from the south
everything ripped please put that in the cart
if i show you love, alaye show me your card
any bank bring am we go load am like e card

hook
eh
i’m just trying to be great
cause this life we dey live them no born me to be slave
we go make am anyway
but the way e dey go we fit knack am for their face
them know we dey para for this place
them know we been chasing on that cheque
them know say we no been see food chop
before we start to run this race
them know we be dying on a daily?
them know say olopa k!lli person? eh eh eh
na why me no send steady focus on that paper
verse 2
they gon eight when you prosper just keep a nine for them
they wan cut my blessings, me i get knife for them
you say i get pride, didn’t ask if i was hungry then
young and i was confident, my mama gave me encouragement
yes i’m a big deal
an endors+m+nt
i’m everywhere you go
e le bere lowo mtn eh
who be president ehn?
wahala everywhere
comedian dey cry e no funny october 20th
to be the best you take a loss nd that’s a step
leaders of tomorrow, till today them still dey beg
different from the rest so i was focused on myself
unless you nogo understand me further maths still dey learn
since i was young i was trusting… (god)
tryna find a way to be a blessing
condition never change is a lesson
but some youths nowadays nogo listen

hook
eh
we just trying to be great
cause this life we dey live them no born you to be slave
we go make am anyway
but the way e dey go we fit knack am for their face
them know we dey para for this place
them know we been chasing on that cheque
them know say we no been see food chop
before we start to run this race
them know we be dying on a daily?
them know say olopa k!lli person? eh eh eh
na why me no send steady focus on that paper



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...