
lil kenny - hello father lyrics
hey….hear the big man
listen to the big men
timmy
uh yeah
lily yeah yeah yeah yeah
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah yeah
lai lai
iya olewa momilara
moti werimi lodo moti shonra
ire wolemi apemora
yeah yeah
so many songs wey i still go drop
some people still dey wonder why i still no flop
ola oluwa nimofin shola
na him dey ginger me wey make thе boy still never stop
so many stress that i’m going through
but i bеlieve say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
i’ve got big dreams
god i wanna take care of my siblings
only you know what i am feeling
bless me so i can achieve this
yeah yeah
some people don’t believe me
even some family members still dey beef me
cos i woke and i told them what i was dreaming
i am gonna be a legend from my city
yeah yeah
yeah yeah yeah
so many stress that i’m going through
but i believe say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titilailai
biko show your power
your power o
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
dear father
i know you’re listening to me
all my supplications i render unto thee
so help me lord
Random Lyrics
- oni inc. - santa tell me lyrics
- mr.ellz - all on you lyrics
- 炒炒 (chaochao) - no peanuts lyrics
- kailang - boo! lyrics
- the matchbooks - an autumn afternoon lyrics
- bebe (pr) - no te asombres lyrics
- luzzasco luzzaschi - i' mi son giovinetta lyrics
- taimour baig and raffey anwar - humsafar lyrics
- hgich.t - hühneralarm lyrics
- спасибо за боль (thanks for the pain) - тлею (smouldering) lyrics