lil kenny – hello father lyrics
hey….hear the big man
listen to the big men
timmy
uh yeah
lily yeah yeah yeah yeah
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah yeah
lai lai
iya olewa momilara
moti werimi lodo moti shonra
ire wolemi apemora
yeah yeah
so many songs wey i still go drop
some people still dey wonder why i still no flop
ola oluwa nimofin shola
na him dey ginger me wey make thе boy still never stop
so many stress that i’m going through
but i bеlieve say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
i’ve got big dreams
god i wanna take care of my siblings
only you know what i am feeling
bless me so i can achieve this
yeah yeah
some people don’t believe me
even some family members still dey beef me
cos i woke and i told them what i was dreaming
i am gonna be a legend from my city
yeah yeah
yeah yeah yeah
so many stress that i’m going through
but i believe say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titilailai
biko show your power
your power o
h+llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
dear father
i know you’re listening to me
all my supplications i render unto thee
so help me lord
Random Lyrics
- final day – all of us lyrics
- periphery – dying star lyrics
- flicker str – novyj marshrut lyrics
- opposite the other – one minute lyrics
- enzo from the block – city of god (are you mad) lyrics
- 7!! (seven oops) – 初恋の坂道 (hatsukoi no sakamichi) lyrics
- geolier – poco/troppo lyrics
- leartz – сон (sleep) lyrics
- roggy luciano – restare? lyrics
- 陳奕迅 (eason chan) – 超人的主題曲 (theme of ultraman) lyrics