azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

litking & icey – she likes me lyrics

Loading...

instrumentals

my baby whine am for me o my baby eh
oh my baby whine am for me o my baby eh
oh my baby pack am for me o
whine am for me oo my baby my baby

if u comot i go loss
shey ma money or na love
i no get money for the club(eeeeh)
she say loving me no be by force
she say love no go fill up her purse
girl i don beg u before… (ooooooloun)

eh i treat u rightly
i know i know say u still like me x4

know u still like me
u don’t go to den parties them no invite me
he tryna fight me
..but ur still standing up right there beside me
they wan dey try me
omoge make u dey if u like me
only u i see
my heart so cold turned icey
but u keep me warm no matter the weather
god no go let me find another
birds of a feather make we stick together
wait make i blow make i end the suffer

u dey for bottom and i’m down under
if u leave me i go die for gutter
bread and b-tter we complete each other
i dey try call u ,u no pick my number

u no wan bad man say u need a cash man
u no be other girls wey dey find maga
all u need is me baby wait make i land
wetin god plan don dey come fast fast

girl gimme time my baby calm down
u wan make i thief make i turn rascal
baby e no easy to dey drop banga
if u comot i go turn mad man

if u comot i go loss
shey ma money or na love
i no get money for the club(eeeeh)
she say loving me no be by force
she say love no go fill up her purse
girl i don tell u before… (ooooooloun)

eh i treat u rightly
i know i know say u still like me x4

ooooooh
she u wan dey leave right now cause i no get(no get money)

hustle everyday downtown babygirl wasn’t funny

she say she no care lie lie she say she no worry(she say she no worry)

if i ever did u wrong thing baby girl am sorry

need u in my life now girl can u decide now

u be standing by my side now girl i need you right now ) 2×

only u girl only u hustle day and night for d love just for

baby give me chance make i prove my love to eh ) 2×

if u comot i go loss
shey ma money or na love
i no get money for the club(eeeeh)
she say loving me no be by force
she say love no go fill up her purse
girl i don tell u before… (ooooooloun)

eh i treat u rightly
i know i know say u still like me x4

my baby whine am for me o my baby eh
oh my baby whine am for me o my baby eh
oh my baby pack am for me o
whine am for me oo my baby my baby



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...