azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lord veejay – plenty money lyrics

Loading...

[intro]
give me plenty money, plenty money
yeah, baba show me the way

[verse one]
okay i know say this life is a jungle
i’m steady tryna find my way, it can be a struggle
see me, as i dey i no want trouble
me i just dey do my thing, make my money double

[prechorus]
see, couple of people wan run me down
make dem try am, dem go see say no badman fit fall me down
ehhhhhh because

[chorus]
every night and day, i dey pray
i dey pray make you give me plenty money, plenty money
everyday papa, my mama dey pray for me so
baba give me plenty money, plenty money

[verse two]
cos me i wanna vibe for life, see,me i wanna live my life
no matter what, laye mi, makan ma shaye ni
yet i know say, e get some people wey go hate on me
tell them say make dem make way for me
cos, i no send anybody wey no dey for me, no

[prechorus]
see, couple of people wan run me down
if dem try am, dem go see say no badman fit run me down
ehhhhhh because

[chorus]
every night and day, i dey pray
i dey pray make you give me plenty money, plenty money
everyday papa, my mama dey pray for me so
baba (baba) give me plenty money, plenty money

[bridge]
oh, sho mi
bless me
give me plenty money; money wey go move economy
for example, otedola money, ehhh
dangote money yeah
adeleke money; change my name to lord veejay money
(yeah yeah)

every night and day, i dey pray

eee dangote money
eee otedola money
whoa adenuga money
make dem call me lord veejay money

[prechorus]
see, couple of people wan run me down
make dem try am, dem go see say no badman fit fall me down
ehhhhhh because

[chorus]
every night and day, i dey pray
i dey pray make you give me plenty money, (oshey) plenty money
everyday papa, my mama dey pray for me so
baba give me plenty money, plenty money

oh i, oh i
huh, chilling with lord veejay, yeah
oh i, oh i



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...