lyta – stronger lyrics
now i’m stronger
now i’m stronger
ever since when i dropped time
them talk this and dey talk that
and dem talk say na me worse pass
but me i no mind them
i no send them
i dey k!ll them with surprise
sundown to the sunrise
i know say we go dey alright (i know say we go dey alright)
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever rеduce
say na god run am for me
my mama dey pray for mе
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str+onng+eeerrr
now i am stronger
them be want make i fall out
make my battery, make e run down
no be everybody wey dey laugh normal
so i do my thing on my own terms
when the things tight, rich man go fly out
if you no get, omo you go suffer
wahala for poor man
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever reduce
say na god run am for me
my mama dey pray for me
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
i know, i know, i know, i know
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str+onng+eeerrr
now i am stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
Random Lyrics
- hydee and the hytops – here we go lyrics
- iratus (grc) – ola gia parti mou lyrics
- catfish and the bottlemen – kimono lyrics
- nuggetboia – flamingos and pink hats lyrics
- hoquiam – wooden lyrics
- hemlock – icarus (aug 11) lyrics
- the summer we went west – aussie shampoo massacre lyrics
- arturo meza – con toda el alma lyrics
- the madna – graffiti days. lyrics
- nevermindthebollocks – отпусти[let me of] lyrics