mavo. a – na your life lyrics
Loading...
mavo. a
na your life
[verase 1:]
few days back you dey vex
say me nor dey ask of you
how things dey go with you
if i text no respond
wetin you want make i do
as you want nine you do
this your talk nor just clear
me nor understand this talk
as if say na my fault
[chorus:]
you nor wan comply with me
(na your life oh)
that means say you nor send me
(na your life oh)
truly truly na so
make you do as you like oh
nothing me go fit do
[verse 2:]
at first we dey so close
and you sef get the main clue
of course you understood
may be me get am wrong
as i make the table turned
anyway life goes on
rеpeat [chorus:]
[interlude:]
me nor say me dеy too good
na nature of a dude
as a man me gat make move
nor take me as a fool
repeat [chorus:] till fade
Random Lyrics
- ник подрывник (nik podryvnik) – масакра (masacra) lyrics
- chase matthew – make a memory lyrics
- withoutsoul – счет (account) lyrics
- blk odyssy – orange wine lyrics
- sloosheye – only solo lyrics
- k.sley jay – ’til is over lyrics
- wakeupisaiah – double cup (freestyle) lyrics
- cumali efrah – milyonlarca lyrics
- зэт (zet (by)) – светлы шлях (bright way) lyrics
- w3gaz – теряю мысль (i’m losing my mind) lyrics