azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

may d – ur eyes lyrics

Loading...

ahh ohhh
youuu ohhh
ahh ohhh
yeah
when i look into your eyes
i no know wetin i dey see,wetin i dey see
as i dey look into your eyes
i no know wetin i dey see, wetin i dey see baby
wetin (5x)
wetin i dey see wetin
wetin (5x)
wetin i dey see
as i dey see you everyday pass my way
so many things that i wanna say
many many things, so many things
so many boys dem ah dey your case today
girl make you know say me no play
gobe gobe gobe yeba
come be my lady
baby come be my lady
come be my lady
come be my lady, baby comе be my lady
when i look into your eyеs
i no know wetin i dey see, wetin i dey see
as i dey look into your eyes
i no know wetin i dey see, wetin i dey see baby
wetin (5x)
wetin i dey see wetin
wetin (5x)
wetin i dey see
i just want to marry and i just want to carry you
baby i’m loving that attitude
spending late nights in malibu yeah
wetin, o girl no debating
don’t mind those people hating
honey
for us
to be
i will never leave you lonely
even if i’m high on kpoli
may d ti gbe de ati omo baba olowo
girl i can go far and wide
committing sucide
bo jo n ro, bo run ran
i am yours
it’s davido
when i look into your eyes
i no know wetin i dey see, wetin i dey see
as i dey look into your eyes
i no know wetin i dey see, wetin i dey see, baby
wetin (5x)
wetin i dey see wetin
wetin (5x)
wetin i dey see
you know say me no lie say me be champion
when i sing them are pay me in a million
you know say me no lie say me be champion
very soon it’s gonna turn into a billion
you know say me i get a lot of millions
who god has bless no man can curse
go down go down, show up your stuff
i’ll be waiting, waiting your love
come be my lady
baby come be my lady
come be my lady
come be my lady, baby come be my lady
when i look into your eyes
i no know wetin i dey see, wetin i dey see
as i dey look into your eyes
i no know wetin i dey se, wetin i dey see baby
wetin (5x)
wetin i dey see wetin
wetin (5x)
wetin i dey see
fliptyce on the beats
mr may d, it’s davido
baby
you gotta love it



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...