mevye milestone – mind my biz lyrics
[intro]
“nwanem i just want dlink water and mind my business”
“what’s your business?”
“minding my business is my business”
[verse 1: bxnjmain]
mhen i don’t give a f+ck
if you want get down with me or not
as i dey my body dey hot
anywhere i dey jaiye go por
girl if you dey hear my words
you go know say me i no dey form
you no fit know my style, you no know where i’m from
even if i try, abeg tell me when i’m done
[chorus]
i just want drink water and mind my business
i no fit take agbo on top your illness
shawty make i see front
ogbeni make i see front
i just want drink water and mind my business
[verse 2: mevye milestone]
bounced back from the hiccup
someone tell the dj turn the beat up
add a bit of afro to the hip+hop
trynna put them boys on mute but we dey still pop
and i’ll be glued to my biz, something like an habit now
on a low but this stereo trynna loud it man
drip hard mhen everything around me drown
plus jehovah no go ever ever let me down
it’s okay, some kind of things we won’t say
shey maga owe, e go pay
pressure trynna bring me down e go tey, aje!
see ama take like simple like abc
you go blind if you see wetin ade been see
can’t talk lately i dey busy
before you act up remember say i dey the scene, since!
[chorus]
i just want drink water and mind my business
i no fit take agbo on top your illness
shawty make i see front (make i see front)
ogbeni make i see front (make i see front)
i just want drink water and mind my business
you might also like
i just want drink water and mind my business
i no fit take agbo on top your illness
shawty make i see front
ogbeni make i see front
i just want drink water and mind my business
[outro]
i don’t give a f+ck (give a f+ck, give a f+ck)
as i dey my body dey hot (my body dey hot)
girl if you dey hear my words (if you dey)
you go know say me i no dey form (no dey form)
you no fit know my style, you no know where i’m from
(crazy, crazy, crazy)
Random Lyrics
- tall man baller – roasted goose lyrics
- di-rect (nld) – 90s kid lyrics
- koe wetzel – three weeks lyrics
- sunflo’er – big city shotgun lyrics
- odesza – wide awake (devault remix) lyrics
- caleb keepin’ – secret road lyrics
- the secret machines – 3, 4, 5, let’s stay alive lyrics
- sander sanchez – holy water lyrics
- venom inc. – there’s only black lyrics
- jon estrada – kansas lyrics