azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mizzy banks – story of alex lyrics

Loading...

story of alex
(hook)
story i wan yarn you no be story for the gods
story i wan yarn you na ture story of course. x2
verse 1
it all started from when he came out from his mama belle
them dey use bear foot waka for street like say them be cele

though growing up wasn’t easy as a little boy

they say without the hard times the story no go sweet!!
hard times don too much,,story don dey turn .,diabetes

a journey to a thousand miles begins with a footstep
as no money to enter bike trekking was his first step

i soak garri sotay garri begin dey soak me

i hustle for the street of lag and pure water company

before popsi see me he gats fine me go srilanka

u wonder wetin man pikin fine go srilanka

na something dey lead to sommething i go tell u the matter

a nigha named amako don tell me how the street be

so paddi i don jassi no body needs to gist me

amako take me as he boi

before i know gradually my papa piking don dey spoil

i don dey do drugs…just to multiply my shoe racks

2months later the prison became my new house

we be strangers so to police foorget about these ones

lowkey inside prison we spend about 6months

deportation camp now i gats begin dey hustle

nur be mustle of by power but i gats double d hustle

just to get small money i turn slave to my neighbours

cus person nur fit use empty pocket go back to lagos

change location to cotonou
am about to know

if god deey exist of we just livving under the moon

i work for amako and e brother with little pay for

few months..but right now we living the life we prayed for

on god❤️



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...