azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mon lee – love like this (eazy bob wizzy cover) lyrics

Loading...

[verse 1]
as i look my self up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i cannot be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up every time that i fall cause me i too dey slip now
you dey trip me like fried rice
and your colours dey fill my eyes
and i think that i must be blind
cause i never see
never see
tell me wetin i go do
i never see, yeah, yeah, yeah, yeah

[chorus]
i never see another love like this
i never see another love like this
i never see another love like this
i never see another, see another love like…

[verse 2]
when i look my self up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i will not be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up every time wey i fall cause me i too dey [whistle]
you dey trip me like fried rice
and your colours dey fill my eyes
and it feels like i must be blind
cause i never see
never see
yeah, yeah, yeah, yeah

[chorus]
i never see another love like this
i never see another love like this
i never see another love like this
i never see another, see another love like…



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...