morravey – magician lyrics
me before, omo
inside life, they don’t know
do covers i no stop
one more video i turn up
paid mi jehjeh
see me now my own don clear
from mile 3 to yankee
as i enter the ama
my alma+mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
showed up and i bossed up
i don show and i can’t stop
you can’t stop me
they take shots and i hold block
i step out it’s a road block
no one can stop me
shutting down cities
jaye lo. i’m living my dream
from choba to yankee
as i enter the ama
my alma+mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
Random Lyrics
- elef (deu) – atm lyrics
- the bhalin masterminds & stanjay – balling lyrics
- morgan clae – the ride lyrics
- dr. beatz – fadin lights lyrics
- 100graham – cheap cologne lyrics
- jung kook (정국) – seven (david guetta remix) lyrics
- זהבה בן – agadati – אגדתי – zehava ben lyrics
- the smashing pumpkins – bullet with butterfly wings (15617) lyrics
- peekaboo (edm) – don’t wanna lyrics
- l.o.l. – street soldiers lyrics