moxziey – one life(jéjé) lyrics
one life i get to live,i bother n0body
get as things dey be,but i no worry
wetin man go be,owo oluwa ni
everything’s gon be okay
mama tell me say moxziey,mashafarawe
many dey for the journey,yours concentrate
keep positive energy,envy n0body
that’s how,you gon be okay
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
no hating for my mind,all the time i smile
pray for everyone i meet,everyday make them shine
you’re my brother,i’m your brother
we are brothers,your success no suppose bother me
you’re my sister,i’m your brother
together we elevate,no wahala
(take life)
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
Random Lyrics
- gaphalsarna – #käbbel lyrics
- k3 – land van de regenboog lyrics
- pablo alborán – el olvido – en directo lyrics
- the stupendium – carol of the tails lyrics
- doug sahm – (is anybody going to) san antone lyrics
- the grinning man – the smile in your face lyrics
- scott bradlee’s postmodern jukebox – nothing else matters lyrics
- christian meier – quien sabe lyrics
- acog dottie – runner lyrics
- lil hotb – basic bitch lyrics