mr eazi – olúwa jọ̀ lyrics
Loading...
[intro]
tosin, good morning
once again thank you
i just woke up to see a standing order again
may the lord stand for you in jesus name
[verse]
tell my mummy sey i go bare the cost
tell deborah sey enough is enough
my friends tell me i don change ’cause i no dey pick their call
some vex for me ’cause i unfollow them for instagram
e be hard to know person wey love me for real
swear to god, i feel lonely with people around me
i get problems i dey face, tell me na who i go yarn?
my pastor say e go pray as long as i send am cash
[chorus]
olúwa jọ̀
wa gbemi soké, titilai
olúwa o
ma ju mi sile, lai lai
olúwa jọ̀
wa gbemi soké, titilai
olúwa o
ma ju mi sile, lai lai
Random Lyrics
- santiz a.k.a мысли вслух – парень груз (guy cargo) lyrics
- notcaelll – say my name lyrics
- callie stokes – life can kick you down but you always get back up lyrics
- fotos band – need you now lyrics
- superp0s – reverb (album version) lyrics
- slvtn – капибара lyrics
- pgj – obsolescencia programada (drinkingshot #3) lyrics
- adam angst – unter meinem fenster lyrics
- d$ luqi – qsf lyrics
- patrick henry griffin (jesus) – (tomb raider) 15 – eminem (prod. storm) lyrics