azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mr p ft simi – zombie lyrics

Loading...

intro

it’s diehard beatz

(mr p)
my sheri koko
i dun dey craze for your matter
and i go love you
whether na sunny weather
cuz my love na you wey dey scatter my brain o
the things you do me
e dey do me strong thing

(chorus)
girl ah go be your
zombie o zombie o
girl ah just one be your
zombie o zombie o. x2

girl ah go naked for road o
jump enter water
k!ll any man o
jump inside gutter
girl ah go naked for road o
jump enter water
come draw me o
oh no no

(simi)
your love e smooth p-ss e wall o
no lie make this feeling no die
your touch e sweet p-ss e sugar
you make me so happy oooooo
oh my you are the love of my life

never gonna let you go
and i only wanna let you know
baby right by your side
i wanna spend the rest of my life
baby this once you fine with you
i think say god dey tell you time
na you my love
it’s so divine o

(chorus)
girl ah go be your
zombie o zombie o
girl ah just one be your
zombie o zombie o. x2

(don’t you know)

girl ah go naked for road o
jump enter water
k!ll anybody
jump inside gutter
girl ah go naked for road o
jump enter water
come draw me o
oh no no

chorus

girl ah go be your
zombie o zombie o
girl ah just one be your
zombie o zombie o. x2

girl ah go naked for road o
jump enter water
(dirty water)
k!ll anybody
(wey wan put asunder)
jump inside gutter
girl ah go naked for road o
jump enter water
come draw me o
oh no no



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...