msn kali – adaku lyrics
when i first saw you i tried to come closer
you didn’t like me cause i wasn’t in a rover
you no sabi wey person go be so no dey puff shoulder
every day i climb higher you going lower
i been dey wait for your number
get on my knees and pray to jehovah
i been dey ask to be your lover
even after you don deny ten time over
see as life dey be
i see adaku for road she tell me na pandemic
cause she dey stand near man wey belle don big
everywhere don stew them they go overseas
i no fit promise anything wey i no get
na the music wey i get and mama’s blessings
last cash wey i wan carry play betting
money i go chop pay for mama blessing
i be old time sailor i dey run for the gold
make una kuku take una palava dey go
you the waka round town guys the scopee your yansh
your toto the scratch
konji don the catch
cause i no hold iphone you panic and dash
now your plans don crash
blessings don the flow i don dey see cash
i may not be first but i’ll never be last
now na my blockus girl you wan kpansh
[chorus]
ribs riba riba riba o
adaku
why you dey like this
why your life like this o
adaku
wht you dey like this
why your life like this o
adaku
i don warn you several times
[verse 2]
i been no fit to chance
him be prison comptroller
ein go kick me with that very big akpola
why most girls be olodo
why most girls the follow follow
you see one guy wey the wear jean and sneaker she come eye me cause i been dey wear knicker
she wan see me cause na my p+n+s big pass
adaku my time go come
chorus]
ribs riba riba riba o
adaku
why you dey like this
why your life like this o
adaku
wht you dey like this
why your life like this o
adaku
i don warn you several times
when i first saw you i tried to come closer
you didn’t like me cause i wasn’t in a rover
you no sabi wey person go be so no dey puff shoulder
every day i climb higher you going lower
i been dey wait for your number
get on my knees and pray to jehovah
i been dey ask to be your lover
even after you don deny ten time over
yeah yeah
Random Lyrics
- aya ueto – yume no chikara (夢のチカラ power of dreams) lyrics
- gissele garcia – wish it was you lyrics
- george perris – restart lyrics
- 黃耀明 (anthony wong) – 舞吧舞吧舞吧 (mou5 baa6 mou5 baa6 mou5 baa6) lyrics
- 梶浦由記 (yuki kajiura) – まだダメよ (mada dame yo) lyrics
- marjorie w.c. sinclair – early bird lyrics
- yowai33 – cat lyrics
- stevie mccrorie – my heart never lies lyrics
- quest (ph) – speed of light lyrics
- sashathem – give it a rest lyrics