azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nahtay – by me lyrics

Loading...

by me lyrics
k!ller in a dancehall
what you saying?
where you go i go dey go
we go dey k!ll am in a dancehall
to what is playing
now you go dey know why dem dey call me ogaranya
owo ti deey
i for like know
when i go dey spend all my raba, is you staying?

when i’m all alone
come hol’ me
just use your body
control me
you don dey do the things wey don dey confuse me
my baby be mine
my baby don’t jonze me

i’m all alone
come hol’ me
just use your body
control me
you don dey do the things wey don dey confuse me
my baby be mine
my baby don’t jonze me

love my baby by me
and i don’t wanna see no other lady by me
owo ti dey
just my lady by me

love my baby by me
and i don’t wanna see no other lady by me
just my lady by me

you can bank on me say my trust’s guaranteed
black skin girl, body smooth melanin
where you go dey
i go dey go
i go dey be
you i go dey see
where your body be

her body na magic
now shake it for daddy
her daddy is nahtay
but nahtay na maye

we don dey do some kind things up in the yard
her body do some kind things i no go yarn
her body na magic
now shake it for daddy
her daddy is nahtay
but nahtay na maye

we don dey do some kind things up in the yard
her body do some kind things i no go yarn

when i’m all alone
come hol’ me
just use your body
control me
you don dey do the things wey don dey confuse me
my baby be mine
my baby don’t jonze me

i’m all alone
come hol’ me
just use your body
control me
you don dey do the things wey don dey confuse me
my baby be mine
my baby don’t jonze me

love my baby by me
and i don’t wanna see no other lady by me
owo ti dey
just my lady by me

love my baby by me
and i don’t wanna see no other lady by me
just my lady by me

love my baby by me
and i don’t wanna see no other lady by me
just my lady by me

owo ti dey
you know owo ti dey
owo ti dey



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...