nahtay – d.n.k lyrics
when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress
then i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top
i say, farabale omoge leave talk

can i get love tonight, love tonight
na only one life, so make i ball for life
i am twice as tall, i bring that burna vibe
cus n0body go know when him go fall for life
love tonight, love tonight
gimme pure love make i dey alright
n0body go know when him go fall for life
i am twice as tall i bring that burna vibe
when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress
then i say, na me dey give them vibe
say, na nahtay give them vibe
all the vibe that i bring is not seasonal
all of my vibe come original
na me dey give them vibe
say, na nahtay give them vibe
all the vibe that i bring is not seasonal
all of my vibe come original
say nahtay fear nothing
cus i hear nothing
the only one who stay stunting
compared to me, you’re nothing
military coup like ojukwu something
i dey fear nothing
farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top
when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress
then i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top
i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top
when i been dey grind pon it, dem no know
i stay up till 2:30 dem no know
when i been dey sing my thing, dem no know
me i want bugatti, dem must know

Random Lyrics
- ngee – von café zu café lyrics
- [deleted artist] – a problem lyrics
- michiganbluehell – bloody melancholy ft jayden ftr lyrics
- bullpup – beginner gains lyrics
- shoko nakagawa – ドリドリ (doridori) lyrics
- pcn boladão – alprazolam lyrics
- チャン・グンソク (jang keun-suk) – star lyrics
- sbl jeremiah – bang it out lyrics
- fraze – hariye lyrics
- the safest ledge – what have you done lyrics