azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nar’h – mutual lyrics

Loading...

yeah
boy nar’h on di tin
vanilson on the beat yo

i never dey short vhim, i dey stand tall
but this girl come the court top wey she do all
the boys shun dey ball dem dey spy am
but hard guy
i do like i no see am saf
wey ein paddies come join am
dem dey laugh for there
the boys all conf
but me i make sharp for here
trynna get my blaze on
so i just ball in and it’s insane
3 pointers through out the game
she dey stare, she dey wan know my name
she dey feel the heat wey i be the flame
wey i approach am, i be like hi girl
hey baby why you dey, shy annaa
she a quiet one but i don’t mind naaa
a cute one, one of a kind
hmmm hmmm
yeah
wey i flow am say girl i saw you from afar
and i bet you are a star
aho)f3 paa na akyi mi sei
are you free this weekend?
cause baby i’ll call you
she smile wey she flow me say ein mind dey
she like it will be fun rolling with me
yeah yeah yh
are you free this weekend?
cause baby i’ll call you
she smile wey she flow me say ein mind dey
she like it will be fun rolling with me
yeah yeah yeah yeah

baby i dey craze for you
rydee i rec the feeling is mutual
i want ride with you
rydee i know the vibe is functional
baby i dey craze for you
rydee i rec the feeling is mutual
i want ride with you
rydee i know the vibe is functional
ouuuu ouuuu
yeah yeah
naaaaarrrrrhhhhhhh

wos) me nsa na makoma b) k-m k-m cha
yeahhh
i no dey barb how u win me easy like that
say sweet fine girl wey she hijack mi heart arrr naa
angel to mi eyes aaaarrr naa
girl, baby i love you

i dey craze for you
rydee i rec the feeling is mutual
i want ride with you
rydee i know the vibe is functional
baby i dey craze for you
rydee i rec the feeling is mutual
i want ride with you
rydee i know the vibe is functional
ouuu ouuu
yeah yeah
naaaaaaaaaarhh yh

wos) me nsa na makoma b) k-m k-m cha
yeahhh
i no dey barb how u win me easy like that
wos) me nsa na makoma b) k-m k-m cha
yeahhh
i no dey barb
boy nar’h on di tin



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...