nelly’s echo & mister vershawn – naija boi lyrics
naija boi lyrics
intro
nelly’s echo’s in the house with mister vershawn
yeah…
if i call you baby?
1, 2, 3, 4 everybody come on
verse 1
tori tori, i get e tori
fine girl from lagos ikoyi (fine geh)
she go london to make money (make money)
she get money (get money)
yori yori, she do me yori
my african queen badee badee
she no need man to chop garri (chop garri)
pre+chorus
naija boy no dey carry last oh
so abeg no talk yama+yama
naija boy no dey carry last oh
take a bow, take a boom boom
naija boy no dey carry last oh
so abeg no talk yama+yama
if you want play football when you fall make you no pass the blame
chorus
she no want my gobе (gobe oh)
playboy she dey throw way oh (thеy gotta go go she dey throw away oh)
if i call you baby (baby oh)
naija boy no dey carry last oh
take a bow, take a boom boom
verse 2
shebi na me, na me yemi
wey dey kolo you like pami pami
now you dey follow me like lovey dovey (lovey dovey)
lady lady, make you no worry (don’t worry, be happy)
when i dey toast you like bread n jelly
now you dey act like you sabi sabi (na you sabi)
pre+chorus
naija boy no dey carry last oh
so abeg no talk yama+yama
naija boy no dey carry last oh
take a bow, take a boom boom
naija boy no dey carry last oh
so abeg no talk yama+yama
if you want play football when you fall make you no pass the blame
chorus
she no want my gobe (gobe oh)
playboy she dey throw way oh (they gotta go go she dey throw away oh)
if i call you baby (baby oh)
naija boy no dey carry last oh
take a bow, take a boom boom
bridge
she no want my gobe (gobe oh)
chorus
she no want my gobe (gobe oh)
playboy she dey throw way oh (they gotta go go she dey throw away oh)
if i call you baby (baby oh)
naija boy no dey carry last oh
take a bow, take a boom boom
Random Lyrics
- vortex (fr) – morning mantra lyrics
- gloom katz – lost in the forest lyrics
- waldgeist-kartell – verkünder vom untergang lyrics
- sari kaasinen – lennän, lennän lintusena lyrics
- mixed (freestyle) – my destiny lyrics
- marc with a c – friends list lyrics
- big body bagga – wyd lyrics
- rawffi – mexicanos lyrics
- simon harris – time lyrics
- los pescadores del rio conchos – aliado del tiempo lyrics