azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nickcrown – toyin tomato lyrics

Loading...

ah…. eh… ah…. eh
ah….. eh…. ah… eh

toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato

toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato

toyin toyen beautiful sisi
baby toyen, my sexy mulato
smile for me, maroju koko
dance with me, maro telegan
in the club tonight jeka jo, jeka yo toyin toyen
ife wa gbona bi soldering iron toyin toyen
this kind love, na sweet love
pemi loruko, ko fa mi ni irugbon
baby

toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato

toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato

baby toyen, afuruginnaya
if i offend you, biko bia my baby
no push me away, my sugar sugar
dem dey wait to laugh we, my sweetie banana
no carry body for me, na you i need
i be your pikin, oya yem your love
ah…. ah…. ah….
yem your love oh…. oh….oh…
afuruginnaya, baby

toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato

toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato

toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato

toma toma toma toma



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...