azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

niki tall – now you know (intro) lyrics

Loading...

shebi lets start to talk from 10 years ago
oyinbo boy sing gongo aso kutupuahu
shey you no dey look face ? see na me be dis
ahh you remember now yes o na me be dis

make i tell you now how things don go
tunde ednut first guy who dey gave me call
2009 first show for uk
shoutout to mr. collins aka
my naija union

antwerp belgium 2010
those days i sing for room with my webcam
and those days people no dey pay for show
i had to pay my transport to come to my show
promoter don dey cheat play me ojoro
but i never stop this one is my p-ssion o
dem dey broke my guitar for d street
my greek father said who force you to do afrobeats

(you can´t blame a whole nation just because of one person that gave you a bad experience)

pre chorus:

and if you just get to know me
or if you know me 10 years
no matter who you are and where you from
you are welcome

chorus:

now you know
now you know
see my brother you are welcome
now you know
now you know
see my sister now you know
tell me brother now you know
now you know
now you know

verse 2

ji masun ! small boy big god international
2011 invitation to canada
aj bone brought niki tall to vancouver
first headline show alongside heyden adama

2012 moscow russia
moving train entertainment we danced alanta
too many shows too many flights
shoutout to my most wanted baba dj ike
forever thankfull down on my knees
support act mc loph rest in peace

bracket
nabania
kcee
rudeboy
shatta wale
olamide
wizzy

kizz daniel
ycee
mhd 9
oritse femi
tipsy wc (wande coal)
falz d bad guy
basket mouth
mr. p
magic system
azonto fuze odg

club 57 broda bizzle
davido
maitre gims
and sean tizzle

dj big mike
larry safari
majek fashek & iceprince zamani
olu mantain o-o yahoozee
iye calabar nek unek mc galaxy

yorobo blance
dj arafat
hiro le coq
and bana c4

t.o.a
tony air
dagar boyz
teddy ziggy
mr walliz
cambel nomi
europe family
korra obidi
toofan
rich pulse tv
sherrie silver
lolo
mr. ibu
sarkodie
tekno slimdaddy
awilo longomba
remy bonjasky
danyo ilunga

if i forgot anyone then i am sorry
because all of you you are part of my story

chorus:

now you know
now you know
see my brother you are welcome
now you know
now you know
see my sister now you know

verse 3

dissapoinment ! dissapoinment !
oga j martins see how journey dey go
you took my jacket in return for our collabo
i never got a call you don dey promise so
you don collect am just dey wear am for ur own show
i con explain my girlfriend how i lost her gift
i gave it to a superstar he never gave a sh-t

no beef no fight matta don clear
i just dey tell dem wetin i don do for this career

artist con dey rise artist don dey fall
i established my own brand see they call me niki tall
first oyinbo for this game who do shakara
d fist oyinbo boy who dey stand gidgba

pre chorus:

and if you just get to know me
or if you know me 10 years
no matter who you are and where you from
you are welcome

chorus:

now you know
now you know
see my brother now you know
now you know
now you know
see my sister now you know

verse 4

plenty cover videos
ojuelegba
jogodo
woju
collabo
baba
musical taliban double wahala
shebi enu taja manfi nbomo lofimashaleba

2015 first time in nigeria
linda ikeji post am for social media
niki tall oyinbo boy e dey for lagos nah
beat fm mtn cool fm wazobia

everybody asked even trace nigeria
how you manage all this pidgin and the yoruba
mo ni dream la ti di african superstar
i go be the biggest white musician in africa

holy mosis kilon shele ?
channels tv mayowa ogundele

video skit

multi instrumentalist and singer niki tall
is half greek and half german
but a 100% nigerian at heart

chorus:

now you know
now you know
see my brother now you know
now you know
now you know
see my sister now you know

verse 5

i tired from my daily job make i rest small
god send me energy ! this one is your wake up call

i no be master i no be bachelor
but for making money you can call me lectuere

i don do 9 to 5
i followed mainstream
i can not k!ll myself for another persons dream
and my dream is to be a musician
remember all the nighshifts as a chemical technician

i start to fear myself cause i never sleep
from dj night to work straight but i never weak
when u chase a dream.. u go no never sleep
u go do d same back to back week to week

pre chorus:

and if you just get to know me
or if you know me 10 years
no matter who you are and where you from
you are welcome

chorus:

now you know
now you know
see my brother you are welcome
now you know
now you know
see my sister now you know

verse 6

no need for big cars chain out of gold
all i wanted was feature adekunle gold
viral video with my cell phone
eonoshey enoshey ariwo koni music o

2015 with fadi dubai
emma oh my god and my sister wofai
god don bless me big time can you see how i shine
and anywhere where go see we have a good time

dis life no be small play play
do2dtun superstar wednesday
you made my dream come true
gooseb-ms on my skin
i couldn’t breath when baba 9ice walked in

(video skit)

do2dtun:

ladys and gentleman 96.9 cool fm
guess who just walked in ?
9ice just walked in !

he has turned red bro
(laughing)
he is shocked to see 9ice
he is red right now
touch him touch him
here are some hugs right now
so lady and gentleman we give to you 9ice
how are you doin chairman ! too bad !!!

9ice: iam doin very well

do2dtun: oga !

9ice: i dey salute una

do2dtun: laughing

9ice:

actually i was supposed to be bring niko for my concert that i did in 2012 the bashorun gaa…he was suppose to open the show. so when you told me that niko is around in naija say. ta lo mu w abi (who brought him here ?)

(laughing)

he take out
he takes his time his energy his own ressources
to learn the language to perform the song
and sound exactly the same
i think this guy deserve an award

(clapping) woooo ! niki taaaaaall

i started in my room and i tried my best
so many years on this thing see what a test !
me and 9ice on one stage dear lord am blessed
13.000 people one africa music fest

ellen shobsy banky i don greet am
people talk say omg we don dey k!ll am !!!!

chorus:

now you know
now you know
see my brother you are welcome
now you know
now you know
see my sister now you know



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...