azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nonso amadi – night in maryland lyrics

Loading...

[verse]
see as the people don dey confuse, na riot
when i see the girlie don dey whine fire, i quiet
i mean i realize the lies, i mean really realize the lies
see as her body don dey ’cause riot, ’cause riot

[verse]
i pray for peace but i’m ready for war
mistake my kindness for bolo
someone i called og for life
i no go loose, last last na draw

[pre+chorus]
blues and rhythm
new school villain
sweet like cinnamon, i sting like venom
daily papеr drip, i match with denim
guys from woji dem ah house wе chilling

blues and rhythm
new school villain
sweet like cinnamon, i sting like venom
daily paper drip, i match with denim
guys from woji dem ah house we chilling

[chorus]
girl i dey for maryland
and the traffic dey for the junction o
where i dey for maryland
and the studio sef wey i trek from o
e no far from maryland
shey you go let me know
where you come from o
when i dey for maryland
when i dey for maryland
[verse]
see as the people don confuse, na riot
when i see the girlie don dey whine fire, i quiet
i mean i realize the lies, i mean really realize the lies
see as her body don dey ’cause riot, ’cause riot

[verse]
imagine all the time when dem shun me
imagine all the kele wey no look my way
imagine all the pa wey i come miss
imagine all the friends wey be enemies
knife for my back no dey conceal
same knife i take use unveil
i no be your mate no dey compete
my pocket dey swell no be konji

[pre+chorus]
blues and rhythm
new school villain
sweet like cinnamon, i sting like venom
daily paper drip, i match with denim
guys from woji dem ah house we chilling

blues and rhythm
new school villain
sweet like cinnamon, i sting like venom
daily paper drip, i match with denim
guys from woji, dem ah house we chilling
[chorus]
girl i dey for maryland
and the traffic dey for the junction o
where i dey for maryland
and studio sef wey i trek from o
e no far from maryland
shey you go let me know
where you come from o
when i dey for maryland
when i dey for maryland

[chorus]
girl i dey for maryland
and the traffic dey for the junction o
where i dey for maryland
and studio sef wey i trek from o
e no far from maryland
shey you go let me know
where you come from o
when i dey for maryland
when i dey for maryland

girl i dey for maryland
where i dey for maryland
shey you go let me know
where you come from o
when i dey for maryland
for girl i dey for maryland
[outro]
yes jah
we give thanks for love you know
for life
for energy, strength, perseverance, motivation, inspiration
there’s magic in kindness
and integrity builds courage
nonso, your very existence is a rebellion my brother
discover the earth beneath the concrete
plant the seed, then watch it bloom
then watch it bloom
then watch it bloom



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...