
noruwa - hott lyrics
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot (hot!)
if you see big b+tt (b+tt)
why you wan go shoot your shot (shot)
and i no fit tell you make you stop (stop)
but you sef you know say you get woman for hut (hut)
all of us na hypocrite, cause i know wetin i don do before (don do before)
all of us na hypocrite, cause i know wetin you don do before (don do before)
if them no like me i no send
i no send, i no send their papa
if them no like me i no send
i no send their mama
if them no like me why
why why why they still de carry my matter
but ee de alright cause i know say
cause i know say na me be their oga
(na me be da, na me be da oga)
(na me na na me be da oga)
(na me na me be da, na me be da na me be da oga)
na me be dat, na me be dat
na me be dat, na me be dat
na me be dat, na me be dat
na me na me be da
na me be dat, na me be da oga
(na me be dat, na me be dat)
(na me be dat, na me be dat)
(na me be dat, na me be dat )
(na me na me be dat )
(na me be dat, na me be da oga)
na me be dat , na me be dat
na me be dat
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
Random Lyrics
- scarlip lyrics lyrics
- smeia - sei tu lyrics
- sumatazora - ayozora ( ain't nun but a test ) lyrics
- player tauz - rap do god of war (part. 1) lyrics
- edenian - confide in me (kylie minogue cover) lyrics
- super famous fun time guys - my friends can beat up your friends lyrics
- shorty long & susan johnson - i like ev'rybody (reprise) lyrics
- burgos - drugs with witches lyrics
- kasiki - beef remix w/ripsvkkk lyrics
- rod wave - was even it even? lyrics