noruwa – hott lyrics
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot (hot!)
if you see big b+tt (b+tt)
why you wan go shoot your shot (shot)
and i no fit tell you make you stop (stop)
but you sef you know say you get woman for hut (hut)
all of us na hypocrite, cause i know wetin i don do before (don do before)
all of us na hypocrite, cause i know wetin you don do before (don do before)
if them no like me i no send
i no send, i no send their papa
if them no like me i no send
i no send their mama
if them no like me why
why why why they still de carry my matter
but ee de alright cause i know say
cause i know say na me be their oga
(na me be da, na me be da oga)
(na me na na me be da oga)
(na me na me be da, na me be da na me be da oga)
na me be dat, na me be dat
na me be dat, na me be dat
na me be dat, na me be dat
na me na me be da
na me be dat, na me be da oga
(na me be dat, na me be dat)
(na me be dat, na me be dat)
(na me be dat, na me be dat )
(na me na me be dat )
(na me be dat, na me be da oga)
na me be dat , na me be dat
na me be dat
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
Random Lyrics
- foreign 27 – hit the road lyrics
- execution day – consumed lyrics
- offstar – mr take ya bitch x i must apologize lyrics
- draco morningstar – wisconsin flow lyrics
- leon (srb) – pola 3 lyrics
- iron savior – mask, cloak and sword lyrics
- ditok$ – с новым годом! (happy new year!) lyrics
- lovely☆doll – 蒼い空を望むなら (aoi sora wo nozomu nara) lyrics
- gavin james – afterlife lyrics
- lfe1ry – cмотрю на тебя (i’m looking at you) lyrics