azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

oddy jay – film trick lyrics

Loading...

people dey run every day to get more customer
desperate to be professional
copy copy no original
e no easy, to be popular
falling in love n0bi gravity
mafi ki-ni-mi wey agolo mi-li-ki
personality toh quality eh

as i dey hustle 2-4-7 they do what i know
awon kan lo’ pe’ jo o! won fe faa mi sile
empty promises up in the sky dey fly away
they can only delay but they can’t never block ma way

they don’t know they don’t know
see them, see them dem’ think sey na film trick o
they don’t know they don’t know
see them, see them dem’ think sey na film trick

i’m not a criminal i’m just an entertainer eh
why u dey treat me all d time like a stranger eh
i’m gonna make it to the top from da gutter
lola’ oluwa ogbeni n0bi sey dem’ sey
won ma soro o taa’ba tuto
(hughh-hughh) abi taa’ba wuko eh
bury ma enemies bi ku-lu-so
baba jeki won ri ran wo’ bi akuko
make them no worry-worry o
my time dey come
orire’ laye’ na turn by turn
mi o’ feee’ saa-re rara ju kadara lo
e’ma foju diwa a’ shi ma lowo gan’ adeh’ tu maa! bi-mo le’mo

as i dey hustle 2-4-7 they do what i know
awon kan lo’ pe’ jo o! won fe faa mi sile
empty promises up in the sky dey fly away
they can only delay but they can’t never block ma way

they don’t know they don’t know
see them, see them dem’ think sey na film trick o
they don’t know they don’t know
see them, see them dem’ think sey na film trick

my time dey come
orire’ laye’ na turn by turn
mi o’ feee’ saa-re rara ju kadara lo
e’ma foju diwa a’ shi ma lowo gan adeh’ tu maa! bi-mo le’mo



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...