azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

odumodublvck x reeplay – snakes lyrics

Loading...

intro
wetin you go do if you hear say i pop
wetin you go do if you hear say we blow

shey you go dey smile
or shey you go dey bone
wetin you go do
ma time is very close x2

verse 1 (odumodublvck)
enemies everywhere
enemies in my house
enemies in the street
enemies in dem shows
enemies on my couch

take one take two
snap dem take dem
famz dem love dem

shake dem hug dem
that their performance
be like gold men

anybody wan kon try
anybody wan kon die
n0body go wan kon try
n0body go wan kon die

no be you dey put me down
no be you dey turn me down

now u wanna form my guy
now you wanna hug my guys

hook
we show we ball
we score they clap
they know the name
we k!lled the game

the fakes the fox
the rats the snakes
we k!lled the fakes
den ate the snakes x2

verse 2 (odumodublvck)
ar no wan make odumodu perform for the place wey i dey

if you see reeplay den tell me so i no go enter the place

dem and agunna bu eze
their music dey batter my brain

i no go lie i dey envy
na jehovah dey for their train

look at the toyin tomatoes
look at agbani daregos
following odumodu
reeplay agunna eze

gustavo dey for the setting
cruchifiso dey for the setting

they balling they pimping
they balling they pimping
they balling dey pimping

hook
we show we ball
we score they clap
they know the name
we k!lled the game

the fakes the fox
the rats the snakes
we k!lled the fakes
den ate the snakes x2

wetin you go do if you hear say i pop
wetin you go do if you hear say we blow

shey you go dey smile
or shey you go dey bone
wetin you go do
our time is very close x2

verse 3 (reeplay)
snakes
some boys are f-cked
they talk. too much
be real, my g
and cut. the cost
it costs. a lot to be what
u not. my squad
unruly we like f-ck. the cops
she hid. her feelings. in time. it showed. although. she knows. my ambition. my goals. i hit. the road. i’m searching for doe. i’m always charged up but they’re device. is slow. i sacrificed. my time. for good. no h0m- i ain’t got the time for c-ck. and bull
we hit. the shows. with all. my bros. we k!ll it. and ball. but shhhh. on code. you hating? i’m sorry your opinion doesn’t matter
you still down south while i’m climbing up the ladder
the road i paved. be nice. be brave. explore. the world. come out. your cave



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...