ofego - baby kpakorokpa lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
right from the
first day
when i know you
na so feelings ee
start to dey grow
baby
anytime i see you
i feel goosebumps
roaming all round
mi body
piercing all through
mi heart
baby
can you
take it slow
with me
take it slow
with me
ehen
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dеy turni ye
ofego
o to the f to thе e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
e dey turni ye
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
Random Lyrics
- ilykimchi - love hurts lyrics
- jim flyy - sal lyrics
- lola rice - red circle, white square lyrics
- big bill broonzy - i got the blues for my baby lyrics
- velho - a nova onda ocultista lyrics
- rizzy rackz - dog house lyrics
- s1ninja - kayemess lyrics
- audien & jason ross - 21 lyrics
- plk - interlude *** (part. 2) lyrics
- the 046 - my hood lyrics