ofego – baby kpakorokpa lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
right from the
first day
when i know you
na so feelings ee
start to dey grow
baby
anytime i see you
i feel goosebumps
roaming all round
mi body
piercing all through
mi heart
baby
can you
take it slow
with me
take it slow
with me
ehen
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dеy turni ye
ofego
o to the f to thе e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
e dey turni ye
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
Random Lyrics
- bluthund – wachsamer nachbar lyrics
- kartofelu – biżuteria z żyletek lyrics
- nix northwest – one way ticket lyrics
- alex knight – solstice lover lyrics
- 2dabl – swapoili lyrics
- lord dying – the end of experience lyrics
- gedz – nie wiem lyrics
- soleil bashale – my name lyrics
- fawn wood – for dallas lyrics
- berry (fra) – cléôpatre lyrics