
ofego - dey looseguard lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when this girl
dey around
my heart
go dey go
jigi jigi
jigi jigi
kpi kpi kpi
kpi kpi kpi
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
this girl
this girl
she dey
do me
do me
strong ting
like banky
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
my friends
don complain
tire
dem say
ofego
wеtin dey
wrong with you
wetin dey
wrong with you
somеtimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
she knows
she knows
what she’s
doing
to me
is unfair
very unfair
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
ofego
o to the f to the e to the g to the o
haaa
i dey looseguard
Random Lyrics
- uniiqu3 & black caviar - price going up lyrics
- louis mezzasoma - get out lyrics
- romad the nomad - andrew tatti lyrics
- oniichan - wag mo na ko paasahin pa lyrics
- hbz & 2 engel & charlie - erinner mich lyrics
- desen - uzat o elini lyrics
- the movement - mile high-acoustic lyrics
- kill the thrill - mistaken solutions lyrics
- al safir & richie rasheed - kintsugi lyrics
- s dog (uk) - things we do lyrics