ofego – dey looseguard lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when this girl
dey around
my heart
go dey go
jigi jigi
jigi jigi
kpi kpi kpi
kpi kpi kpi
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
this girl
this girl
she dey
do me
do me
strong ting
like banky
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
my friends
don complain
tire
dem say
ofego
wеtin dey
wrong with you
wetin dey
wrong with you
somеtimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
she knows
she knows
what she’s
doing
to me
is unfair
very unfair
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
ofego
o to the f to the e to the g to the o
haaa
i dey looseguard
Random Lyrics
- (g)i-dle – 나는 아픈 건 딱 질색이니까 (fate) lyrics
- death x destiny – eternal (what do you see?) lyrics
- 5opka & oturro – наушники* (headphones*) lyrics
- young cister – rico lyrics
- azawi – nkuchekele lyrics
- mo-torres – gameboy rapper lyrics
- blairrr – i need fentanyl lyrics
- la faraona – cuéntame lyrics
- franko (hu) – zorro lyrics
- daliwonga – sponono lyrics