ofego - when i come out lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
to those wey
dey look me
less less now
i no get anything
to tell una
i know say
my god
no dey sleep
and he go
answer me at his
own due time
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
i don hear of
many people
wey be say
don pass through
this place
wey i dey
pass through now
my god
no disappoint them
at all
today they are
telling the story
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
them fit look me
less less
na them get
their eye
i know god
is writing
my story
and it will
sum up
to glory
to him
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
Random Lyrics
- big sokin, k garden - sanatorio lyrics
- break the senses - in the sky lyrics
- kailane frauches - o espírito de deus está aqui lyrics
- forkas - улетаешь (fly away) lyrics
- the junipers - burning pages lyrics
- melissa bel - summer so long lyrics
- vitamjn - victim lyrics
- slimes souls - wombman lyrics
- heart attack man - like a kennedy lyrics
- shadow blow - tu amor y el mio lyrics