ofego – when i come out lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
to those wey
dey look me
less less now
i no get anything
to tell una
i know say
my god
no dey sleep
and he go
answer me at his
own due time
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
i don hear of
many people
wey be say
don pass through
this place
wey i dey
pass through now
my god
no disappoint them
at all
today they are
telling the story
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
them fit look me
less less
na them get
their eye
i know god
is writing
my story
and it will
sum up
to glory
to him
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
Random Lyrics
- nane – faneto (freestyle) lyrics
- abraxus – pcp lyrics
- ruurd woltring – turn it up (english version) lyrics
- difarina indra – suka sama kamu lyrics
- the gallows’ mates – la sirena lyrics
- willy paul – tamu walahi lyrics
- sara crisafulli – riflesso lyrics
- seemee – станет легче (will become easier) (skit) lyrics
- cici ware – masquerade lyrics
- lúis dória – promessas lyrics