azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

olamide – poverty die lyrics

Loading...

[chorus]
when i wake up, no be by my power oo
oluwa lo kuku so wa ooo
i go down on my knees and thank god ooo
poverty die die die die, poverty die die die
and i step into the street for my paper oo
i dey hustle make the poverty le j-pa ooo
ki oriburuku ma lo ya ile wa ooo
poverty die die die die, poverty die die die

[verse 1]
oriburuku ji na si’le mi, irina ji na si’le mi
a’yi ni owo lo’wo ji na si’le
i want get plenty money
poverty tofe’ma finesse
aye toni greediness
no put sh-t for my business
i no well i get morning sickness
biggy money no be small small
ti’oba t-tomi bi ti eniola badmus
money wey no get focus
money wey no dey pompous
holy ghost fire me i no dey tire
ko ogun walle mi majo won pelu fire
fire fire fire fire fire fire fire fire

[chorus]
when i wake up, no be by my power oo
oluwa lo kuku so wa ooo
i go down on my knees and thank god ooo
poverty die die die die, poverty die die die
and i step into the street for my paper oo
i dey hustle make the poverty le j-pa ooo
ki oriburuku ma lo ya ile wa ooo
poverty die die die die, poverty die die die

[verse 2]
no who say make i no flex oo
i no no why them dey vex ooo
poverty na my ex oo
me i wan to be the next ooo
iya to jemi timo shara gwueguwe
ebi topami timo ti moka guwegwe
oda’bo emalo jeje
this is my primetime
biti baba keke
aye reti ele yami oo
them just dey pray ko pa mi oo
i don dey high them like pami oo
dey don kolo lako epami
holy ghost fire
me i no dey tire
ko’gun waye mi eba mi
mi jo won pelu fire
fire fire fire fire fire fire

[chorus]
when i wake up, no be by my power oo
oluwa lo kuku so wa ooo
i go down on my knees and thank god ooo
poverty die die die die, poverty die die die
and i step into the street for my paper oo
i dey hustle make the poverty le j-pa ooo
ki oriburuku ma lo ya ile wa ooo
poverty die die die die, poverty die die die



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...