azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

olamzy – vanity lyrics

Loading...

vanity olamzy ft shobamz
yeah
rn,rn,rn+rn
oshey
ah
olamzy pon diz
ok
laughs
vanity vanity
shobamz lomo na

chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (vanish)

vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (oshey)

verse 1;
massacre dem with the guns
dem k!lling our brothers up in d north
d booming is making noise
dis+infect dem with detol
dem say go to church
say dem pray to thier gods
hyprocricy everywhere
not so funny+i still dey (rah oshamo)

wetin happen
dem carry shoulder
babies claiming dem getting older
ogbeni u better calm down
just be humble no dey make mouth
i am here, i am here, i am here
spraying money up in d air
i no send i don’t care i don’t send
too much money self u go fear

trash all d dirty talks
nothing u do say dem no go talk
people even trying to belong
remember where u from lol dem forgot
dem no know say word dey hurt
dem sha want gist way dey hot
u carry m’y matter for head
n’a m’y matter dey sweet sell

hook
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality(yeah)

chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)

vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (yeah)

ah
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)

vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)

verse 2:
i know say n0body is perfect
even meself no perfect
i no come here to judge
before u prosecute me for court
i tot dey say love is love
let us all f+cking be one
y say persin no gree to love
all dey do is to gossip and talk

people go carry money
rich man pikin go carry army
n’a persin way get d money
way bae go follow go miami
go to germany,abi shey n’a turkey
spray dem big money, i mean big money
d’en d love go come
only den ,dem go call u honey

n+gga hustle
hmnn
my n+gga,my n+gga,my n+gga hustle
(jeki ori e kpe o)

hmn
my n+gga,my n+gga,my n+gga hustle
(hustle o)

hmn
my n+gga,my n+gga,my n+gga hustle
(hustle o)

hmn
my n+gga,my n+gga,my n+gga hustle
(hustle o)

my n+gga
(olamzy pon diz hustle!!!)

hook
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality

oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality(yeah)

chorus

vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)

vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (yeah)

ah
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)

vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (till fade)

shobamz mix



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...