olatboui – defense lyrics
intro
olatboui dey here
hmmm…
heyyii
you make olatboui to repent oh
i repent o, i repent o
you don break down my defense oh
my defense o
dahun
verse 1
you don scatter my heart
you dey give me chest burn
f+cking with my head
say na headshot
i’m so drunk in love
i need to detoxxx
i see it with my eyes
say wetin i feel for u na true love
you scatter my formation
and i no fit do sub
and for my eyes girl, you no fit do wrong
chorus
so see what you done to me, i hope you like am like am
na wetin you do to me, i dey try find out find out
the love wey you give to me, i no fit fight am fight am
the love wey you show to me, i no fit hide am hide am
she tell me say she dey like am
wetin i dey do to her, she no fit find out
the love wey i dey give am, she no fit fight am
the love wey i dey show her, she no fit hide am
bridge
girl you make a bad man to repent oh
i repent o i repent o
you don break down my defense oh
my defense o my defense o
girl you make a bad man to repent oh
i repent o i repent o
you don break down my defense oh
my defense o my defense o
verse 2
girl your body hottie like stove
chocolate girl sweet like parago
i dunno how you do it
but keep on doing
that thing you dey do to me
ahhh
she dey ride me like danfo oh
as i dey chop her thing like a mango o
i dunno how i’m feeling
but i love how i’m feeling
anytime i dey with yaaa
chorus
so see what you done to me, i hope you like am (like am)
na wetin you do to me, i dey try find out (find out)
the love wey you give to me, i no fit fight am (fight am)
the love wey you show to me, i no fit hide am hide am
she tell me say she dey like am
wetin i dey do to her, she no fit find out
the love wey i dey give am, she no fit fight am
the love wey i dey show her, she no fit hide am
bridge
girl you make a bad man to repent oh
i repent o i repent o
you don break down my defense oh
my defense o my defense o
girl you make a bad man to repent oh
i repent o i repent o
you don break down my defense oh
my defense o my defense o
outro
as she dey baptize me with lo lo love
go make badman repent o
as shower me with lo lo love
go breakdown my defense o
as she dey baptize me with lo lo love
go make olatboui repent o
as shower me with lo lo love lo lo love o
some lo lo love
Random Lyrics
- foster (rapper) – she’s fine lyrics
- steve zuckerman – stone protectors theme song lyrics
- jamby el favo & blessd – dónde estás lyrics
- electric dragon (uk) – the oath lyrics
- eg.danik – bpm lyrics
- tutu puoane – river (live) lyrics
- dert mcspurt – vine therapy lyrics
- bize – heat lyrics
- graph rabbit – blackwood tree lyrics
- where giants fall – when you call lyrics